Eagles don finish Aboki Musa and Uche o!
Other players for Super Eagles use mouth finish Musa and Uche coz of
their yeye draw on Monday says one big oga for Eagles camp. The
players talk say if not for one tin dy for carry their phones use vex
stone Musa and Uche. Inshort one them also talk say wetin dy vex dem
pass no be say Uche miss miss goal but na because dem no go defend
ball. E get some naija fan wy d vex talk say ''dy suppose rename Super
Eagles to Super chickens coz e be like say na play play dy come for
dis Afcon''. Another 9ja Fan send me Email talk ''Me wetin dy vex me
pass na the 50 naira wy I pay go watch dat match if I know self I no
go carry my 50 naira go watch am I for Use am Chop Gala. But any how
sha I go watch Friday's Game.'' Me I de talk make we support 9ja even
if dy dy fail like Chickens na our Team dem be o!.

Comments
Post a Comment